Make Yu listin to di prayers wey yor savant and Israel pipol dey pray give Yu from dis place. Make Yu hear from where Yu dey stay for heaven kon ansa well, den forgive us awa sins.
make Yu listin from heaven kon judge di kase. Make Yu ponish di pesin wey dey guilty, den free di one wey dey innocent and make Yu reward di two of dem akordin to wetin dem do.