Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 6:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Yu don do wetin Yu tell yor savant, my papa David sey Yu go do; today-today Yu don do as Yu promise.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 6:15
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen yu die and yu don go join yor grand-grand papa, I go make one among yor shidren king and I go make en kingdom strong.


Today, Yu don do wetin Yu promise David my papa. Yu don do evry word wey Yu tok.


E sey, “Make all praiz bi di Oga wey bi Israel God own, bikos E don do wetin E promise my papa David.


So Manoah get up kon follow en wife and wen e si di angel, e kon sey, “Na yu bi di man wey tok to my wife dat day?” Di angel ansa, “Yes! Na mi.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ