Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 5:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Di angel image feada kover di place where dem put di box. Di angel wey dem karve, kover di box and en poles.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 5:8
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di priest karry di Kovenant Box go where dem sey make dem put am for inside di temple, for di Most Holy Place wey dey under di angels image feada.


Di poles long well-well sotey dem dey si dia end from di temple main room and di Most Holy Place, but nor bi from outside. Dem still dey der till today.


Den dem go use fine leda take kover am kon spread blue klot on-top. Den, dem must put di poles wey dem go take karry am for inside.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ