Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 5:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 For dis time, King Solomon and Israel pipol wey dey der with am kon dey waka for di box front and dem sakrifice many sheep and kattle wey nobody fit kount.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 5:6
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen di men wey karry di box don waka six steps, David stop dem kon sakrifice two (man and woman) big melu give God.


Solomon and Israel pipol gada for di Kovenant Box front kon sakrifice plenty sheep and melu.


Di next day, dem kon dedikate and sakrifice some animals to God, den dem give dem to di pipol make dem chop. Dem still sakrifice 1,000 rams, bulls and lamb for di altar kon still bring wine as ofrin.


Di priest and Levi pipol karry di box, di tent where God for appear to di pipol and all di holy tins wey dey inside.


Di priest karry di Kovenant Box go where dem sey make dem put am for inside di temple, for di Most Holy Place wey dey under di angels image feada.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ