Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 5:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 So, di priests nor fit kontinue dia work again, bikos of di kloud and na God present with en glory, kover di whole temple.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 5:14
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di priest nor fit do anytin again, bikos God present don full di temple.


kon pray: “My Oga wey bi awa grand-grand papa God, na Yu bi God wey dey for heaven and na Yu dey rule di whole world. Na Yu get all pawa and nobody fit stand against Yu.


Wen Solomon don pray finish, fire kom down from heaven kon burn di ofrin and di sakrifice, den God present kon full inside di temple.


Di priests nor fit enter God Temple, bikos God present full der.


I go meet Israel pipol for der too, bikos my present wey karry glory don make am holy.


Moses nor fit enter di tent where dem for dey do meetin, bikos di kloud rest on-top am and God glory kover di Tabanako.


God glory kon raiz-up from di creatures and E move go di temple gate. Den kloud full di temple and di kourt kon dey shine, bikos of di lite.


Dis God nor fit die and E dey stay for lite wey nobody fit waka near. Lite wey human being neva fit si. Make all honor and pawa bi en own forever and ever. Amen!


Den, smoke kon full di temple with God glory and pawa. And nobody fit enter until di seven wahala wey di angels bring, don komplete.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ