9 E make di kourtyard for di priests, di big kourt and di door for di kourt kon design dem with bronze.
Dem build one kourt for di temple front kon use cedar wood and stones take make di wall.
Around di great kourtyard, na three row of betta stones and one row of cedar wood dey der like di kourt for inside God Temple and di palis hall.
For di two kourtyard wey dey God Temple, e build altar for all di stars wey dey di sky.
For di two kourtyard for God Temple, e build altars for all di stars for di sky.
“Den yu go make kourtyard for di tent kon take fine linen curtains kover di sout-side and e go long rish one hundred and fifty fit for one side.
Wen di man don measure inside di temple finish, e take mi go outside thru di east gate kon measure outside di aria.