Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 4:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 E make ten gold lampstand just as e suppose bi kon put dem for di temple; five for di rite side and five for di left.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 4:7
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E put five kart for di sout-side for di temple and di oda five dey di nort side, den kon put di tank for di korna wey face sout and west korna.


di ten lampstand wey dey for di Most Holy Place wey five face sout and five face nort; di flowers, lamps and tongs.


E still gi-am di plan, just as e get am for mind to build di kourtyard and di rooms wey round dem; di store room wey dem go put di temple tins and di gifts wey dem dedikate give God.


E still tell am about di amount of silva and gold wey e go use take make di spoon, pot, plates,


King David sey, “All dis tins dey for di plan wey dem rite, just as God kommand mi.”


Den Jesus sey, “Na mi bi di lite wey dey di world, anybody wey follow mi, nor go waka for darkness lie-lie, but e go get di lite wey go gi-am life.”


Di priest work for di temple bi like wetin dey happen for heaven. Bikos wen Moses dey one build God house, God tell am: “Make sure sey evritin bi like di design wey I show yu on-top di mountin.”


Di seven stars wey yu si for my rite hand, na dia sekret bi dis: Di stars na di angels for di seven church and di seven lampstand, na di seven church.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ