2 Kronikles 4:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English6 E make ten basin wey dem fit take wosh: E put five for di sout and five for di nort side. Na inside di basin dem for dey wosh di tins wey dem dey take do di burnt sakrifice; but di priest dey wosh inside “Di Sea.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |