Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 4:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 E tick rish three inches and di tins wey dem take hold am, dey shine like lily flower. E fit kontain like 18,000 gallons of wota.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 4:5
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di basin dey on-top twelf melu. Three face di nort; three face di west, three face di sout and three face di east. Di Sea dey on-top of dem and all of dem face outside.


Di basin tick rish three inches. En rim bi like cup own wey curve out like lily and di basin fit kontain 12,000 gallon of wota.


“Di Sea” stand on-top twelf bull. Three face nort, three face west, three face sout and three face east. “Di Sea” dey on-top dem and all of dem face outside.


Yu go make rim wey wide and round rish three inches kon do borda round di rim.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ