Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 4:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 “Di Sea” stand on-top twelf bull. Three face nort, three face west, three face sout and three face east. “Di Sea” dey on-top dem and all of dem face outside.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 4:4
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di basin dey on-top twelf melu. Three face di nort; three face di west, three face di sout and three face di east. Di Sea dey on-top of dem and all of dem face outside.


Bull wey dem karve dey under am for evriwhere. One melu image dey under am for evry step. Di bull dey two side and dem join dem to “Di Sea.”


E tick rish three inches and di tins wey dem take hold am, dey shine like lily flower. E fit kontain like 18,000 gallons of wota.


And I tell yu, yu bi Pita, wey mean rock and on-top dis rock, I go build my church and di gate for hell nor go fit skata am.


Jesus kommand dem sey, “Make una enter evriwhere for di world go prish di gospel give evribody.


But God tell Ananias, “Make yu go meet am, bikos I don choose am make e karry my name to Gentile pipol, kings and all Israel pipol.


Dis na bikos, God don build una on-top di apostles and profets foundashon and na Jesus Christ bi di nomba one stone wey God take lay di foundashon.


Di town wall get twelf foundashon and dem rite di Lamb twelf apostle name put for di twelf foundashon.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ