Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 4:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Bull wey dem karve dey under am for evriwhere. One melu image dey under am for evry step. Di bull dey two side and dem join dem to “Di Sea.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 4:3
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E still make one bronze basin kon koll am “Di Sea.” If dem measure am from one side to di oda, na 15 fit e bi; e round for shape kon high rish seven and half fit. Di basin round rish 45 fit.


“Di Sea” stand on-top twelf bull. Three face nort, three face west, three face sout and three face east. “Di Sea” dey on-top dem and all of dem face outside.


Dis na how dia face bi like: Human being face for front, lion face for di rite side, melu face for di left side and eagle face for back.


Each creature get four face. Di first one face na, angel own, di sekond one, na human being own, di third one, na lion own and di fourt one, na eagle own.


Make una sojas mash round di town ones and make una do like dat for six days.


Di first one bi like lion, di sekond one bi like melu, di third one get human being face and di fourt one bi like eagle.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ