Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 4:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Di king sey make dem mold dem kom from Jordan River, between Sukkot and Zaretan.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 4:17
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Between Sukkot and Zaretan borda for Jordan, na der di king for make all dis tins.


di pots, shovels and di meat fork. All di tins wey King Solomon give Hiram make e do for God Temple, dem make dem with bronze wey dem polish.


Even with all dis many tins wey Solomon make, di bronze dem still remain.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ