Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 4:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 di pots, shovels and di meat fork. All di tins wey King Solomon give Hiram make e do for God Temple, dem make dem with bronze wey dem polish.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 4:16
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

di pots, shovel and bowls. So, all di tins wey Solomon sey make Hiram make for di temple, na bronze wey dem polish dem take make dem.


Dem still karry di pots, shovels, trimmin shear, pans and all di tins wey dem make with bronze wey di priest dey use.


E still take many bronze from Tibhat and Kun where Hadadeza for dey rule. (Na Solomon use all dis bronze take build tank, kolumns and oda bronze tins for di temple.)


E tell am how mush e go take buy di pure gold take make fork, plate, jug,


Naw, I dey send Hiram kom meet yu. E sabi di work well-well;


Hiram make di pots, shovels and bowls. E finish all di work for God Temple, just as King Solomon tell am.


di big bronze basin wey dem dey koll, “Di Sea” with di twelf bull wey dey under;


Di king sey make dem mold dem kom from Jordan River, between Sukkot and Zaretan.


Yu go use bronze take make all di ash pots, shovels, tossin pot, meat hooks and fire pans.


Den e make all wetin dem go use for di altar. Tins like pot, shovel, tossin pot, meat hook and fire pan and na bronze e take make all of dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ