Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 4:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 di 400 fruits wey get many seeds wey dem take design shains for di pilas (each of di design get two of dis fruits on-top di pila),

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 4:13
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

kon put am for one round place wey high pass where dem design with shain. For di main top, na 200 betta stones dey round one pila.


Hiram put dis two bronze pila for where dem dey pass enter di temple. Di one wey dey di sout-side na, “Jakin”, while di one for nort na, “Boaz.”


Na wetin Hiram make bi dis: di two pilas; di two top for di pilas wey bi like bowl; di art work wey dey di bowl on-top di two pilas;


di 400 fine stones wey dem design for di art work for di two pilas; all di art work with dia two lines of fine stones on-top di bowl for di pilas;


E make strong shains kon put dem on-top di pila. E still make one hundred fruits wey get many seeds kon dekorate and join dem to di shains.


E make di two pila, di two bowl wey dey on-top di two pila, with two shains wey dem design for di top


Yu bi royal gardin wey pomegranate fruit and fine fruit like Hena and Nard tree, full:


Na ninty-six pomegranate fruit dey for each side; di total for evritin na, one hundred pomegranate with di ornament wey dey around di top.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ