12 E make di two pila, di two bowl wey dey on-top di two pila, with two shains wey dem design for di top
Hiram make two bronze pila; each pila tall rish 27 fit and wide rish 18 fit.
Na wetin Hiram make bi dis: di two pilas; di two top for di pilas wey bi like bowl; di art work wey dey di bowl on-top di two pilas;
Hiram make di pots, shovels and bowls. E finish all di work for God Temple, just as King Solomon tell am.
di 400 fruits wey get many seeds wey dem take design shains for di pilas (each of di design get two of dis fruits on-top di pila),