Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 36:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Jehoiakim na twenty-five years wen dem make am king and e rule eleven years from Jerusalem. E do wiked and bad tins before God.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 36:5
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God still tok to am, wen Josaya pikin, Jehoiakim dey rule for Judah. Afta dat time, God still tok to am until di fift mont for di elevent year wen Zedekaya wey Josaya born, dey rule for Judah and na dat same year, dem katch and karry Jerusalem pipol go Babilon.


As Josaya pikin, Jehoiakim just start to rule for Judah, God kon tell Jeremaya


Wen Josaya pikin Jehoiakim bi king for Judah, God kon tell mi,


For di fourt year wey Josaya pikin, Jehoiakim bi king for Judah, God kon tell mi:


For di fourt year wey Josaya pikin, Jehoiakim bi king for Judah, Baruk wey bi Neraya pikin, rite evritin wey I tell am. So I sey,


For di third year wey King Jehoiakim dey rule for Judah, King Nebukadnezzar for Babilon kon attack Jerusalem.


God allow King Nebukadnezzar katch King Jehoiakim and e karry some of di tins wey dey God temple too. E karry Judah pipol as prisonas go Babilon and di tins wey e karry from Jerusalem, e put dem for en own juju temple.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ