Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 36:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Egypt king kon make Eliakim wey bi Jehoahaz broda king for Judah and Jerusalem and dem shange en name to Jehoiakim. King Neko karry Jehoahaz go Egypt.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 36:4
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Josaya sons na: Johanan, Jehoiakim, Zedekaya and Shallum.


King Neko for Egypt take am go prison kon sey make Judah pipol pay 7,500 pounds for silva and 75 pound for gold as tax to am.


For di fourt year wey Jehoiakim, Josaya pikin bi king for Judah, God tok to Jeremaya about all di pipol for Judah. (Dis na di first year wey Nebukadnezzar dey rule for Babilon.)


As Josaya pikin, Jehoiakim just start to rule for Judah, God kon tell Jeremaya


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ