2 Jehoahaz na twenty-three years wen e start to rule and e rule three monts from Jerusalem.
Di pipol for di land take Josaya pikin Jehoahaz kon make am king for Jerusalem.
King Neko for Egypt take am go prison kon sey make Judah pipol pay 7,500 pounds for silva and 75 pound for gold as tax to am.
E go bad for any town wey dia king dey tink like small pikin and dia leaders dey always do party till day break.
God sey, “I go make yong pipol rule dem and na wiked yong men go bi dia oga.