Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 36:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Di pipol for di land take Josaya pikin Jehoahaz kon make am king for Jerusalem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 36:1
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Jehoiakim dey rule, King Nebukadnezzar for Babilon kon attack dem. Jehoiakim obey King Nebukadnezzar for three years, den e kon won fight against am.


Josaya sons na: Johanan, Jehoiakim, Zedekaya and Shallum.


All di pipol for Judah kon make Uzzaya king afta en papa, Amazaya don die.


But di pipol kill doz wey plan against Amor, den Josaya wey bi Amon pikin, dem kon make am king.


with all di tins wey e gain, from biginnin go rish end, dem rite dem for Israel and Judah kings history book.


Jehoahaz na twenty-three years wen e start to rule and e rule three monts from Jerusalem.


Dis na wetin God tok about Josaya wey bi Shallum pikin, wey take-ova from en papa as king, before dem karry am go Babilon. God sey, “E nor go ever kom back to dis land again.


E tish one among en shidren how e go take katch oda animals and naw, e dey chop human being.


God go karry una with di king go meet pipol wey una with una grand-grand papa neva hear of before and una go serve and woship gods wey dem make with wood and stone.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ