2 Kronikles 35:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
9 Kenanaya and en brodas, Shemaya and Netanel with Hashabaya, Jeiel and Jozabad wey bi Levi pipol ofisas, give Levi pipol 5,000 lamb and 500 melu for di sakrifice.
dem kon take all di tins, di tithe and di holy tins enter inside. Kenanaya wey kom from Levi, naim bi oga for dis tins and na en broda Shimei dey help am.