Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 35:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Make una arrange unasef akordin to una family, just as King David for Israel and en pikin Solomon tell una.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 35:4
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dis na how dem take divide Aaron shidren-shidren: Aaron sons na: Nadab, Abihu, Eleazar and Itama.


As en papa David tok, Solomon choose difren priests to do difren tins. E choose Levi pipol wey go dey lead woship and help di priest for dia work evriday and doz wey dey guide di gate. Dis na wetin David, God savant tok.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ