16 Shafan take di book go give di king kon sey, “Yor savants dey do evritin wey dem give dem.
Priest Hilkaya tell Shafan. “I don si di Law Book for God Temple.” Den e give di book to Shafan.
Dem melt di silva for God Temple kon gi-am to doz wey dey supavise dia work.”
Den Mikaya tell dem evritin wey e hear Baruk dey read give di pipol.