Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 34:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Dem kon give di money to di three men wey dey ripair di temple wey

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 34:10
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem give di money to di workers wey go ripair God Temple.


leta give di karpenters and doz wey dey build, so dat dem go use am take buy strong stones and timba, to take ripair di house wey Judah kings bin skata.


Di money wey Levi pipol wey dey guide don kollect for di temple, dem pak and gi-am to Hilkaya wey bi di High Priest. (Dem kollect am from Manasseh, Efraim and all di pipol wey remain for Israel, Judah, Benjamin and Jerusalem.)


So di pipol give money to take pay doz wey dey mold block with di karpenters. Dem send food, drink and olive oil go Tyre and Sidon, so dat dem go give dem cedar trees from Lebanon. Dem karry di trees pass Joppa wotaside and na King Cyrus for Persia allow dem do all dis tins.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ