Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 33:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 For di two kourtyard for God Temple, e build altars for all di stars for di sky.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 33:5
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di altars wey Judah kings build for Ahaz room for up, plus di one wey Manasseh build for di two kourtyard for God Temple, di king burn all of dem kon trow dia ashes for Kidron Valley.


Ahaz gada and remove all di tins wey dey God Temple. E lock di temple doors kon make juju altar for evry street for Jerusalem.


E make di kourtyard for di priests, di big kourt and di door for di kourt kon design dem with bronze.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ