Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 33:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 But di pipol kill doz wey plan against Amor, den Josaya wey bi Amon pikin, dem kon make am king.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 33:25
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen e don get pawa well-well for di throne, e kon kill di savants wey kill en papa.


All di pipol for Judah kon make Uzzaya king afta en papa, Amazaya don die.


Josaya na eight years wen e start to rule and e rule for thirty-one years from Jerusalem.


Di pipol for di land take Josaya pikin Jehoahaz kon make am king for Jerusalem.


“ ‘Dem must kill di pesin wey kill anoda pesin; e nor go fit run from wetin e do.


“ ‘If una do like dat, una go spoil di land where una dey stay. Di pesin wey kill pesin dey spoil di land and unless dem kill-am, dem nor go fit klean di land where dem for kill pesin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ