22 E nor obey God just as Manasseh en papa bin do. E do sakrifice for all di juju wey en papa make.
E nor gri obey God kommand, but e sin like en papa Manasseh.
Instead, I warn di yong pipol wey dey with dem sey: ‘Make una nor follow di laws wey una papa dem make or follow wetin dem dey do or serve di juju wey dem dey serve.