Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 33:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Wetin dem rite for di profets book still get: en prayers and how God take ansa am; all en sins and di bad tins wey e do; where e build high place with Asherah juju before e turn to Oga God.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 33:19
17 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But some men from Asher, Manasseh and Zebulun honbol demsef kon go Jerusalem.


Manasseh die and dem beri am for en palis. En pikin Amon kon take-ova as king.


Amon nor respet di Oga wey bi God, just as Manasseh en papa take leta respet am. E even sin pass en papa.


E do wiked and bad tins for God eyes. E nor honbol ensef to Profet Jeremaya wey bi God savant.


I bin dey sofa, bikos I waka live yor ways, but naw, I dey obey yor word.


My pains dey good for mi, bikos e dey tish mi how to listin to yor kommand.


My God, I know sey yor laws nor dey bad or hard. Yu dey ponish mi, bikos e dey good for mi.


But una must distroy dia altars; skata dia images and kut dia Asherah juju poles trowey.


God hate wiked pipol sakrifice, but E dey enjoy good pipol prayers.


God tell mi, “Make yu go tell di king and en mama sey, make dem komot for di throne, bikos dia fine crown don fall komot for dia head.


But till naw, una neva gri honbol unasef. Una neva honor mi or live una life as I kommand una and una grand-grand papa.


Yu hear my kry for help wen I sey: ‘God make Yu listin to mi well-well!’


“But yu, Belshazzar wey bi Nebukadnezzar pikin, neva gri respet God, even doh sey yu know all dis tins wey happen.


God tell am, “Get up make yu go di street wey dem dey koll ‘Strait’ and wen yu rish Judas house wey dey der, make yu look for one man, en name na Saul and e kom from Tarsus. Yu go meet am dey pray for der.


God gift and one man sin nor bi di same. Judgement follow di one man sin kon kondemn evribody, but na God gift dey free us, even doh wi bi sinnas.


But if wi konfess awa sin to am, e go forgive us kon wosh evritin wey nor good for God eye komot from awa life, bikos Christ dey always do wetin e sey e go do, since e dey raitious.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ