Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 32:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 Di remainin good tins wey Hezekaya do, dem rite dem for di book wey bi Profet Isaya wey Amos born, own. Dem still rite dem for Judah and Israel kings history book.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 32:32
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di remainin tins wey Hezekaya do, plus all wetin e get and how e build pool where wota go from dey kom di town, dem rite am put for Judah kings history book.


Di remainin tin wey King Amazaya do wen e dey rule, dem rite dem for Judah and Israel king history book.


Di remainin tin wey Uzzaya do wen e dey rule, dem rite dem put for Profet Isaya wey bi Amos pikin book.


Wen Babilon ofisas send pipol go find out about di sign wey happen for di land, God kon leave di king alone, so dat E go fit test am, make E for know wetin dey en mind.


Hezekaya die and dem beri am for David shidren-shidren grave. Judah pipol and doz wey dey stay for Jerusalem beri am with honor. En pikin Manasseh kon take-ova as king.


Di remainin good tins wey King Josaya do as dem rite am for God law book,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ