Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 32:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 E still build store for en rice wey dem harvest, en wine, olive oil and for en plenty animals.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 32:28
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Issakar na very strong donkey wey dey rest on-top two strong bags.


So make yu tell David wey bi my savant sey, di Oga God sey, ‘I take yu komot from where yu dey kare for animal kon make yu rule Israel wey bi my pipol.


Solomon get 4,000 house for en shariot and 12,000 horse.


E still build towas wey e fence; dig many well for di desert, bikos e get many animals for di hills and plain land. E get pipol wey dey work for am for en farm, vineyard, di hills and for Mount Karmel, bikos e like farm work well-well.


King Hezekaya get money well-well and pipol dey respet am. E build where dem go dey keep en silva, gold, precious stones, spices and many oda tins wey e get, put.


E build royal towns and e get many sheep and melu, bikos God gi-am many propaty.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ