Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 32:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 For dat time, one kind bad sickness katch King Hezekaya. E pray give God and God show am sign sey, e go well.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 32:24
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di remainin tins wey Hezekaya do, plus all wetin e get and how e build pool where wota go from dey kom di town, dem rite am put for Judah kings history book.


Wen Babilon ofisas send pipol go find out about di sign wey happen for di land, God kon leave di king alone, so dat E go fit test am, make E for know wetin dey en mind.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ