Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 32:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 God save King Hezekaya and Jerusalem pipol from King Sennakerib and di oda nashons. E protet dem for evry side.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 32:22
16 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Doz wey remain for Judah go prosper like plant wey en rut enter groun kon dey produce betta fruit.


God kon send angel go kill all di soja, prince and offisa for Assyria. So, King Sennakerib kon shame go back to en town. Den wen e go en god temple, en sons kon kill-am with swod.


Bikos Yu don give yor kings viktory kon save yor savant David from en enemies swod.


Bikos na so God bi! Na-im bi awa God and E go guide us forever and ever.


Yu dey guide and advise mi as Yu dey lead mi enter where glory dey.


Bikos God wey bi awa ruler, kommander and king, go diliver us.


Den I go always guide and satisfy una with good tins. I go make una dey strong and well. Una go bi like gardin wey get plenty wota and like wota wey nor go ever dry.


But I go love and sorry for Judah pipol. Mi wey bi dia Oga God, go save dem, but e nor go bi thru war, swod, bow, arrow, horse or doz wey dey ride di horse dem.”


But wen God Spirit kom, e go show una di trut. E nor go tok wetin dey en mind, but e go tok wetin e hear from God and wetin go happen afta I don go.


I pray make God guide una heart to undastand en love more-more, so dat una go get Christ patient.


So God kon save Israel pipol dat day and di fight kontinue go rish Bet-Aven.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ