Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 32:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Di ofisas shaut with Hibru language make Jerusalem pipol wey dey di wall, fear run komot, so dat dem go fit seize di town.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 32:18
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I si sey dem dey won make us fear, so dat wi go stop di work. But I pray kon sey, “My Oga God, make Yu give mi strent!”


Den di ofisas stand up kon shaut for Hibru, “Make una listin to wetin Assyria king won tell una.


Den e kon sey, “I dey shalenge Israel sojas today sey, ‘Make una pick one pesin, make e kon fight mi!’ ”


David ask di men wey stand near am, “Na wetin dem go do for di man wey go kill dis Filistia man kon free Israel from shame? Bikos who bi dis Filistia man wey nor sekonsaiz, wey dey shalenge God wey dey alive, sojas?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ