Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 32:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Any of doz kountry gods don fit save dem from my pawa?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 32:14
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E rite leta kon curse di Oga wey bi Israel pipol God sey: “Di gods for all di nashons nor fit save dia pipol from my pawa. Even King Hezekaya God nor go fit save en pipol from my pawa.”


Fero go tink sey Israel pipol konfuse kon dey waka up-and-down for di wildaness.


But Fero ask dem, “Who bi dis God wey go make mi fear am kon let Israel pipol go? I nor know am, so I nor go let Israel pipol go.”


Even kingdoms wey dia juju strong and fine pass Jerusalem and Samaria own, I still distroy dem.


I don win Kalno, Karkemish, Hamat and Arpad towns. Yes, I still win Samaria and Damaskus pipol.


Na mi bi God and na my name bi dat; I nor go share my glory with anybody or let juju follow mi share my praiz.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ