Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 32:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Dis na wetin King Sennakerib for Assyria tok, “Why una get heart kon still dey Jerusalem wen sojas surround evriwhere?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 32:10
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di shief adviser kon tell dem, “Make una tell Hezekaya sey: ‘Di great king for Assyria sey: Wetin dey give yu strong mind?


King Hezekaya tell una sey, ‘Di Oga wey bi awa God go save us from Assyria king pawa.’ But e dey deceive una and honga for food and wota go kill una.


Wen King Sennakerib and en sojas still dey for Lakish, e send dis message go give King Hezekaya and all Judah pipol wey dey with am for Jerusalem:


Di offisa tell Jerusalem pipol, “Make una tell Hezekaya sey, ‘Dis na wetin di great king for Assyria tok: “Wetin dey give yu dis mind?


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ