2 Kronikles 31:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English6 Israel and Judah pipol wey dey stay Judah towns bring one from evry ten melu and sheep, with one from evry ten holy tins wey dem get, so dat dem go dey klean for God eye. Wetin dem bring plenty well-well. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |