Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 31:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 E give orda sey make di pipol for Jerusalem bring dia own part wey dem go share give di priest and Levi pipol, so dat dem go obey God kommand.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 31:4
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem share give di men wey don old pass thirty years wey dem rite dia name put for di family rekord and doz wey go enter God Temple go serve and do dia evriday work.


Di priests go get di betta part for evry first fruit or food for Israel and evritin where Israel pipol go offa give mi. Anytime di pipol bake bread, dem must give di priests di first bread as ofrin and my blessing go dey dia house.


Na priest work to tish di trut about God. So make pipol go meet and learn wetin I wont from dem, bikos na Oga God send dem.


Di pesin wey dem dey tish God word, must share di good tins wey e get with di pesin wey dey tish am.


Dem go give di same food like di oda priests and e fit keep anytin wey en family send kom gi-am.


Levi shidren wey bi priests, get pawa akordin to di law, to kollect one out of evry ten tins from dia own pipol, even doh di pipol demsef, na Abraham shidren too.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ