2 Kronikles 31:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English3 Di king give some of en animals as burnt sakrifice, with di morning and evening burnt sakrifice and di sakrifice wey dem dey burn for Sabat Day, New Moon and any oda time wey dem rite for God Law Book. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |