Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 31:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Dem choose some men from di priests from Aaron shidren-shidren towns, so dat dem go share di food give all di priests and doz for Levi family rekord.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 31:19
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Aaron wey kom from Kohat family with en shidren-shidren, na where e dey stay bi dis. Di first share wey dem give Levi pipol for di land, na dem take am.


Di towns and lands wey dem give dem for Benjamin aria na: Gibeah, Alemet and Anatot. So all di towns na thirteen.


Dem tell some men make dem find klot from di tins wey dem karry kon give di prisonas wey naked. So dem give dem klot, shoe, food, drink and oil wey dem go take rub dia body. Di ones wey nor fit waka, dem put dem on-top donkey. Dem bring dem back to Jeriko, di Palm Tree Town, den dem kon go back to Samaria.


Dem share food give all di family wey dem rite for di history book, plus di small shidren, wifes, sons and dotas. Bikos all dis ones dey always santify demsef.


Levi pipol get di rite to buy dia propaty back anytime for di town wey dem share give dem.


But di land wey dia animal dey stay, dem nor go sell am at-all; bikos na dia propaty e bi forever.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ