2 Kronikles 31:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
18 Dem share food give all di family wey dem rite for di history book, plus di small shidren, wifes, sons and dotas. Bikos all dis ones dey always santify demsef.
For di town wey priests dey stay, Eden, Mijamin, Jeshua, Shemaya, Amaraya and Shekanaya dey help Kore share di tins give di oda priests akordin to dia work and age.
Dem share di tins give di priests akordin to dia family name for di rekord kon give Levi pipol wey don rish and pass twenty years, akordin to di work wey dem give dia group.
Wen God wey dey lead heaven sojas don ponish dis pipol, dem go praiz am and afta E don judge all of dem, evribody go know sey Oga God get pawa well-well.
naim make am choose mi to bi Jesus Christ savant for Gentile pipol and make I for dey prish di Good News. Dis tin happen, so dat di Holy Spirit go make God dey happy with Gentile pipol.