16 Dem share give di men wey don old pass thirty years wey dem rite dia name put for di family rekord and doz wey go enter God Temple go serve and do dia evriday work.
kon kount all di men wey kom from Levi tribe wey don rish or pass thirty years and all of dem na, 38,000.
Dem celebrate Shelta Festival akordin to wetin dey di law and evriday, dem dey offa di sakrifice wey dem suppose offa