Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 31:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 King Hezekaya give orda make dem prepare store room for di temple. As dem do am finish,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 31:11
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E build some room take join di temple walls for outside.


Where dem dey pass enter di down floor dey di sout-side for di temple and dem put step to take klimb go di sekond and di third floor.


E build one big room where dem bin dey keep korn ofrins and incense, di tins wey dem dey use for di temple, di ofrin wey bi priests own and one from evry ten tins wey pipol bring from dia korn, wine and olive oil wey dem give Levi pipol and doz wey dey guide and sing for di temple.


Di man karry mi pass di gate enter di kourt. Na thirty rooms dem build join di wall for outside and for dia front, e get one place where dem pak stone full


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ