25 All di pipol wey gada for der na: Judah pipol, di priests, Levi pipol and strenjas wey dey stay Israel and Judah land.
wi go get all di wood wey yu wont from Lebanon kon arrange dem kom give yu thru Joppa Sea. So yu fit karry dem from der go Jerusalem.”
But some men from Asher, Manasseh and Zebulun honbol demsef kon go Jerusalem.
Many pipol wey kom from Efraim, Manasseh, Issakar and Zebulun nor dey klean, but dem still disobey kon chop di Passova food as di law tok. King Hezekaya kon pray for dem sey, “Make Oga God wey dey good, forgive
Make wetin I dey tink, make belle sweet am and I go rijoice bikos of my God.
My God, Yu dey make mi happy bikos of evritin wey Yu do and I go sing praiz Yu, bikos Yu dey good to mi.