9 Di nail for di gold heavy rish 50 shekel and e still design di up with gold.
David kon give Solomon di plans wey e go take build di temple, di store room, all di oda rooms and di place wey holy pass, where God for dey forgive pipol dia sins.
For di Most Holy Place, e make two image wey bi like angel kon design dem with gold.