Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 3:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 E make di Most Holy Place long rish 30 fit, while di temple wide and deep rish 30 fit too. E design am with fine gold wey dear rish 600 silva koin.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 3:8
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di room for inside wey dem dey koll, “Most Holy Place” na di temple back dem build am put. E long rish 30 fit and dem use cedar board take divide am from groun go rish di ceiling.


Hang di curtain under di hook for di tent roof and for di curtain back. Yu go put di Kovenant Box for der. Di curtain go separate di Holy Place from di Holy of Holy.


E measure di room and na thirty-five fit e bi. Dis room dey afta di room for centre. Den e kon tell mi, “Dis na di Most Holy Place.”


So my brodas and sistas, wi bilive sey wi go enter God Holy Temple thru Jesus Christ blood,


Anoda room wey dem rite, “Holy of Holies”, dey for di curtain back.


Dis na sign make wi for fit undastand sey: Di gifts and sakrifice wey di priests dey offa for God pipol, nor fit make dia mind klean.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ