Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 3:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 E make di main hall with board wey dem make from evagreen trees; design am with fine gold kon dekorate am with palm trees and shains.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 3:5
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E dekorate di temple with precious stones and na from Parvaim dem from bring di gold wey e use.


and na cedar wi go take design awa house kon build di roof with Cypress tree.


Small-small whole dey di outside wall for all di rooms and di inside wall wey dey between di rooms. Dem karve palm trees for di inside wall wey face di road.


Dem karve angel put for der kon design am with palm tree and palm tree still dey di two angel middle. Each angel wey dem karve get two face:


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ