Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 3:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Di varanda for di main hall front na 30 fit, while di temple wide and high rish 30 fit. Solomon design inside di temple with pure gold.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 3:4
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di passage wey dem take dey enter di temple wide rish 30 fit and na so e long too. E still use 15 fit take long go outside.


Dem start to klean for di first day for di first mont and for di eight day for di mont, dem klean rish di varanda for God Temple. Dem klean God Temple for anoda eight days kon finish for di sixteent day for di same mont.


Den di man take mi enter di temple. E measure where dem dey pass enter and e deep pass eight fit and wide pass five fit.


Dat na di time wey rain dey fall (and kold dey strong well-well) and Jesus kon dey waka inside di varanda where Solomon for dey take breeze, wey dey inside di temple yard.


Di man still dey jump follow Pita and John with happiness and di pipol still dey sopraiz. Den di pipol run go meet Pita and John for di place wey dem dey koll “Solomon Varanda.”


Na dis kind mirakle and wonder God do thru di apostles for di pipol front and dem kon dey meet for Solomon Varanda.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ