Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 3:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Di foundashon wey Solomon build for God Temple long rish 90 fit (akordin to as dem dey measure before) and wide rish 30 fit.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 3:3
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Afta 408 years wen Israel pipol don komot from Egypt, wey bi di fourt year wen Solomon don dey rule Israel, for di sekond mont wey bi Ziv mont, Solomon kon start to build di temple.


Solomon don dey rule for four years wen e start to build for di sekond day for di sekond mont.


Wide rish eighteen fit and di wall for di two side almost tick rish nine fit. E measure di room and e long rish seventy fit kon wide rish thirty-five fit.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ