14 Na violet, purpol, crimson and white klot, Solomon take make di curtain kon design and dekorate am with tins wey bi like angels.
If yu add di two angel feada togeda, na 30 fit dem bi. Dem stand well face inside di temple.
Di curtain for di kourtyard gate na blue, purpol and red wool with fine linen and dem design dem well-well. E long rish three fit and like di curtain for di kourtyard, na so too e high rish seven and half fit
Wen time don rish for di pipol to travel, Aaron and en sons must enter di tent kon take di curtain take kover di Kovenant Box.
At wons, di temple kotton tear from up go rish bottom. Di groun bigin shake and rocks kon skata for evriwhere.
bikos e give us dis new life and e go take us pass di curtain wey bi en body.
Anoda room wey dem rite, “Holy of Holies”, dey for di curtain back.