Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 3:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 If yu add di two angel feada togeda, na 30 fit dem bi. Dem stand well face inside di temple.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 3:13
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

One for di sekond angel feada still long rish seven and half fit and e dey tosh di oda wall for di temple; di oda feada na still seven and half fit and e dey tosh di first angel feada.


Na violet, purpol, crimson and white klot, Solomon take make di curtain kon design and dekorate am with tins wey bi like angels.


Di angels go spread dia feada kon kover di box and di angels go face each oda dey look di box.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ