Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 3:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 One for di sekond angel feada still long rish seven and half fit and e dey tosh di oda wall for di temple; di oda feada na still seven and half fit and e dey tosh di first angel feada.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 3:12
2 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

If dem put di angels feada togeda, e rish 30 fit. One for di first angel feada long rish seven and half fit and e tosh one wall for di temple; why di oda feada na still seven and half fit and e dey tosh di sekond angel feada.


If yu add di two angel feada togeda, na 30 fit dem bi. Dem stand well face inside di temple.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ